BURNING POT BY PRINCE CHARLES DICKSON, PH.D.

 

Which Nigeria is Changing…?

pcdbooks@gmail.com

 

So, being the religious country that we are, I sat in the sitting, and asked my wife...Was Fela born again, what inspired his music, (I mean his lyrics)...is he in heaven...can we safely call him a prophet...I mean Simply throw questions at the woman, and moreso, she had the companion of her cousin, abi na nephew sef...

 

As they both tried to answer my questions, I reflected on Reuben Abati's review of Benson Idonjie's personal effort at unraveling the legend called Fela. And I just could not get my mind off Fela's "Army Arrangement", and embedded in it is my admonition for this week...

 

[Chorus]

One day go be one day!

Those wey dey steal the money for government!

 

Whether you like or you no like

After you hear this true talk

Whether you like or you no like

After you hear this true talk

 

[Chorus]

Ge ge!

 

If you like e good

If you no like you hang

If you like e good

If you no like you hang

If you hang you go die

You go die for nothing

We go carry your body go police station

You die wrongfully

 

Ge ge, ge ge, ge ge...

 

Ju'di, ju'di, ju'di

Ju si le

Ju'di, ju'di, ju'di

 

Whether you like or you no like

After you hear this true talk...

 

Twenty-two women dey suffer him no fit talk na condition

Man dey suffer him fit talk na condition too

Man dey suffer him no fit talk na condition

Man dey suffer him fit talk na condition too

 

Suffer dey Africa, pa pa ra pa

I suffer dey, pa pa ra pa

Condition dey e, pa pa ra pa

Me I no say you be African man

And we dey suffer, pa pa ra pa

Which condition you dey I don't know

The condition me I dey me I know

My condition don reach make I act

 

If your condition today make you shake

And you still dey not talk the way you feel

Make you open your two ears very well

To hear the truth talk me I dey talk

Listen make you dey agree for me

Every day and night you dey hear me talk

One day you self you agree with me

To dey act the way as you dey feel

Remember if you no act your own

One day of course we must die

 

Nigeria get the money

Foreign money for oversea

Nigeria get the money

Foreign money for oversea

Announcement start to happen

Newspaper carry them paper

Radio dey shout for studio

Obasanjo turn vocalist

Yar'Adua road manager

Every government statement

Seven billion naira missing

Missing from oversea

Foreign currency scandal

Them start to arrest everybody o

 

E no finish, e no finish...

 

Doctor, lawyer, hustlers

Engineer, photographers

Doctor, lawyer, hustlers

Engineer, photographers

All of them Kirikiri

Ten to fifteen years in jail

After one year inside jail

Civilian government take over

Them release all of dem

Them say dem be innocent o

 

E no finish, e no finish...

 

Two-point-eight-billion naira

Oil money is missing

Two-point-eight-billion naira

Oil money is missing

Them set up inquiry

Them say money no lost o

Them dabaru everybody

Supervisor Obasanjo

Them say make him no talk o

"Money no lost," them shout again

Inquiry come close o

 

E no finish, e no finish...

 

Election story nko

Obasanjo plan am very well

Election story nko

Obasanjo plan am very well

Him take old politicians

Wey rule Nigeria before

The same old politicians

Wey spoil Nigeria before

Obasanjo carry all of them

All of them dey there now

 

E no finish, e no finish...

 

[Chorus]

Yeah!

 

The young Africans them get two ears for head

Them get two eyes too

Them dey see the thing wey dey happen

Them dey hear am too

Few people dey fat with big money

And the rest dey hungry

Me Fela, I challenge Obasanjo

Na wayo him dey all the time

Make him carry me go any court

I go open book for am

Na wayo government we dey o

E gba mi o

Na weak government we dey o

Ye paripa o

Na paddy paddy government we dey

E gba mi o

 

[Chorus]

Yeah!

 

We give money

Paddy paddy

Arrange ni

Wayo wayo

Economic

We give money

Paddy paddy

Wayo wayo

 

[Chorus]

Army arrangement!

 

Add am together, give me the answer

Give me money, add am together

Paddy paddy, add am together

Economic, add am together

Division or multiplication

Mathematician, put am together

One answer you go get

One answer you go get

 

Give me money, put am together

Wayo wayo, put am together...

 

Several decades after, it's is 2016, and we are still embattled with each other on Ben Bruce who was singled out for owing...big men and their problems. Donkey years, which include 16 years of democracy or demonstration of craze as Fela once put it, I still hear supposedly, schooled Nigerians wail..."Buhari should open the borders so that food can come in."

 

We are still doing an open and close dance, Henry Okay did not escape from Kure, there was a jail break but no one escaped, meanwhile it’s Charles in Kuje not Henry…Chief of army staff saved money to buy two houses in Dubai so says the Nigerian Army, and the dude has not resigned, although the questions should be did he break any rule? Reminds of the man that told us that his house was burnt but he managed to save the mattress--all army arrangement

 

 

We are still basically the wailing wailers, the hailing wailers, the wailing hailers, truth is in Fela’s lyrics “the same old politicians wey spoil Nigeria before…all of them dey there now, rather than a strong nation with an unquestionable sense of patriotism, we are still Biafrans, Arewans, Oduans, and others, we remain Christians and Muslims, who patronage idols more than the worshippers of the idol, and yet we want change. I dare say we are simply not ready, or are we—Only time will tell